BBC
Park Shin Hye wedding photos with Choi Tae Joon wey dey totori fans
Korean actress Park Shin-Hye don take to her Instagram page to share her bridal fotos wit her fans. Di actress and her bobo, Choi Tae-joon tie di knot on Saturday for one private ceremony. Dem two bin announce dia relationship for 2018 and last year, announce dia pregnancy and plans...