BBC
Man United vs Leicester City highlight: Kelechi Iheanacho score for Leicester City as dem draw 1-1 wit Manchester United
Manchester United fail to close di gap on Champions League spot as dem only fit draw 1-1 wit Leicester City. Di Red Devils wey bin dey without Cristiano Ronaldo bin fall behind through Kelechi Iheanacho header on 63 minutes. United draw demsef level through Fred as di Brazilian pounce on...